release

Revision as of 13:06, 16 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English release

Pronunciation

  • rìlîz

Play Play

Verb

  1. Sey de free person wey dey catch put somewhere before.
    • E no good make dey 'release person wey de carry kidnap people onto sey work no dey.  — (NSC_Abonyi_2021, Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale for it is unemployment.)
  2. Sey sperm comot for im prick when e dey nack or do soapy.
    • Man we be hegoat fit no quick 'release if e dey fire.  — (NSC_Abonyi_2021, Lechers may not come easily.)

Synonyms

Translation

English: release, ejaculate