Difference between revisions of "robber"

Line 35: Line 35:
 
#: {{ux|dv|Eric come also tell reporters say dia papa na bank '''robber''' wey been dey for di FBI most wanted list and don first escape from prison. |(bbc__47146, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Eric come also tell reporters say dia papa na bank '''robber''' wey been dey for di FBI most wanted list and don first escape from prison. |(bbc__47146, __no translation__)}}
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
 
 
* [[arm robber]]
 
* [[arm robber]]
  

Revision as of 05:03, 10 February 2021

Naija

Alternative forms

  • roba

Etymology

From: English robber

Pronunciation

  • ˈrɑbər

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3646
  • Frequency in raw corpus: 34
  • Frequency rank in raw corpus: 3988

Noun

Na open eye thief.

  1. na when armed robber don come.  — (deuber__2524, __no translation__)
    and e no really take uh big money to fight armed robber.  — (deuber__2560, __no translation__)
  2. amod-det (frequency:3)
    even self if di armed robber dey dere self.  — (deuber__2530, __no translation__)
    to understand how to fight dis armed robber  — (deuber__2540, __no translation__)
  3. amod-case (frequency:2)
    Police man don turn to armed robber now.  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__39, The police man has turned into an armed robber.)
    Di tin wey me I wan ask you be sey police wey suppose eh dey secure people, wey dey come dey be turn to armed robber, e good?  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__32, The thing I want to ask you is that the police that is supposed to secure people, are now turning into armed robbers, is it good ?)
  4. amod-case-flat (frequency:2)
    Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist wey gendarmerie invite say freedom of speech still far for Cameroon  — (bbc__24383, __no translation__)
    How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist don deny Police oga video  — (bbc__56200, __no translation__)
  5. acl:relcl-compound (frequency:2)
    You don see highway robber wey wan enter your house?Sorry sir, I forget.  — (deuber__5628, __no translation__)
    Eric come also tell reporters say dia papa na bank robber wey been dey for di FBI most wanted list and don first escape from prison.  — (bbc__47146, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: robber