Difference between revisions of "room and parlour"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''room'' and ''parlour'' ===Pronunciation=== * rumanpalɔː <sm2>Pcm-ng-room and parlour.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-room and parlour.m.o...")
 
 
(11 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''room'' and ''parlour''
+
From English: ''room'' and ''parlour''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* rumanpalɔː
+
* rúmànpálɔ̀
 
<sm2>Pcm-ng-room and parlour.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-room and parlour.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-room and parlour.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-room and parlour.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na di small or big place for house wey de take share am down.
+
* House wey get one room wey de dey use for [[bedroom]] and anoder room wey de dey use relax and welcome visitor.
:*{{ux|dv|Na so some landlord dey build house wey the '''room''' no reach anyting but the money go plenty. |(NSC_Abonyi_2021, Some landlords have cubicles for rooms which are very expensive.)}}
+
:* {{ux|dv| Na your money go talk di one wey you go rent. If na duplex you want e dey. If na '''room and parlour''' you want, e dey.|(The amount of money you have will determine what you will rent. If you want a duplex, it’s available. If you want a one-bedroom flat it’s also available.)}}
:*{{ux|dv|Big man house get plenty '''room''' pass poor man house. |(NSC_Abonyi_2021, There are more rooms in a rich man's house than in a poor man's.)}}
+
:* {{ux|dv| Di money wey people dey take rent '''room and parlour''' for Lekki, e go reach person rent stadium for my village.|(The amount people pay to rent a one-bedroom flat in Lekki will be enough to rent a stadium in my village.)}}
 
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[room and parlour]]
+
* [[room]]
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[bunk]]
+
* [[bunk]], [[self contain]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''room''
+
* English: ''one bedroom flat''

Latest revision as of 14:19, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: room and parlour

Pronunciation

  • rúmànpálɔ̀

Play Play

Noun

  • House wey get one room wey de dey use for bedroom and anoder room wey de dey use relax and welcome visitor.
  • Na your money go talk di one wey you go rent. If na duplex you want e dey. If na room and parlour you want, e dey.  — (The amount of money you have will determine what you will rent. If you want a duplex, it’s available. If you want a one-bedroom flat it’s also available.)
  • Di money wey people dey take rent room and parlour for Lekki, e go reach person rent stadium for my village.  — (The amount people pay to rent a one-bedroom flat in Lekki will be enough to rent a stadium in my village.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: one bedroom flat