Difference between revisions of "room and parlour"
(9 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''room'' and ''parlour'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * rúmànpálɔ̀ |
<sm2>Pcm-ng-room and parlour.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-room and parlour.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-room and parlour.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-room and parlour.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * House wey get one room wey de dey use for [[bedroom]] and anoder room wey de dey use relax and welcome visitor. | |
− | :*{{ux|dv|Na | + | :* {{ux|dv| Na your money go talk di one wey you go rent. If na duplex you want e dey. If na '''room and parlour''' you want, e dey.|(The amount of money you have will determine what you will rent. If you want a duplex, it’s available. If you want a one-bedroom flat it’s also available.)}} |
− | :*{{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Di money wey people dey take rent '''room and parlour''' for Lekki, e go reach person rent stadium for my village.|(The amount people pay to rent a one-bedroom flat in Lekki will be enough to rent a stadium in my village.)}} |
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[room]] | * [[room]] | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[bunk]], [[self contain]] | * [[bunk]], [[self contain]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''one bedroom flat'' |
Latest revision as of 14:19, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: room and parlour
Pronunciation
- rúmànpálɔ̀
Noun
- House wey get one room wey de dey use for bedroom and anoder room wey de dey use relax and welcome visitor.
- Na your money go talk di one wey you go rent. If na duplex you want e dey. If na room and parlour you want, e dey. — (The amount of money you have will determine what you will rent. If you want a duplex, it’s available. If you want a one-bedroom flat it’s also available.)
- Di money wey people dey take rent room and parlour for Lekki, e go reach person rent stadium for my village. — (The amount people pay to rent a one-bedroom flat in Lekki will be enough to rent a stadium in my village.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: one bedroom flat