room and parlour
Naija
Etymology
From English: room and parlour
Pronunciation
- rûmànpálɔ̀
Noun
- House wey get one room wey de dey use for bedroom and anoder room wey de dey use relax and welcome visitor.
- Na your money go talk di one wey you go rent. If na duplex you want e dey. If na room and parlour you want, e dey. — (The amount of money you have will determine what you will rent. If you want a duplex, it’s available. If you want a one-bedroom flat it’s also available.)
- Di money wey people dey take rent room and parlour for Lekki, e go reach person rent stadium for my village. — (The amount people pay to rent a one-bedroom flat in Lekki will be enough to rent a stadium in my village.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: one bedroom flat