Difference between revisions of "run"

 
(14 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''run''
+
From English: ''run''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*rôn
+
* rɔ̂n
 
<sm2>Pcm-ng-run.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-run.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-run.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-run.m.ogg</sm2>
+
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
+
# Make person carry leg move with speed from one place go reach another place.  
====Intransitive====
+
#:* {{ux|dv|Tori be say some of di officers fire shots and pipo '''run''' for dia life. |(bbc__95319, The story is that some of the officers fired shots and people ran for dear lives.)}}
#Make person carry leg move with speed from one place go reach another place  
+
#:* {{ux|dv| As e enter, na so all of us '''run'''. |(ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__57, As soon as she entered, we all ran away.)}}
#:*{{ux|dv|'''Run'''! Popo don show with gun, dem go shoot us if we no take off sharp sharp.|(NSC__Abonyi_2020, Run! The police have arrived with guns; they will shoot us if we do not run at once.)}}
+
# Sey person no gree do someting wey no good.
#:*{{ux|dv|Tori be say some of di officers fire shots and pipo '''run''' for dia life. |(bbc__95319, The story is that some of the officers fired shots and people ran for dear lives)}}
+
#:* {{ux|dv|Wetin go help us '''run''' from sex wey no clean for God eye? |(jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)}}
#: {{ux|dv|Di referees bin show Okagbare-Ighotegunor red card afta she begin '''run''' before dem blow whistle. |(bbc__37808, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|E good make students wey de do WAEC '''run''' from any kind [[bullet]]. |(It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)}}
#:*{{ux|dv|As e enter, na so all of us '''run'''. |(ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__57, As soon as she entered, we all ran away.)}}
+
# Make person escape comot from somewhere or someting.
#Sey person no gree do someting wey no good
+
#:* {{ux|dv|Dis kain behaviour don show say she be person who fit '''run'''. |(bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)}}
#:*{{ux|dv|Wetin go help us '''run''' from sex wey no clean for God eye? |(jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)}}
+
#:* {{ux|dv|Joseph and Mary carry their pikin '''run''' go Egypt that night, dem no waste time. |(jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)}}
#:*{{ux|dv|E good make students wey de do WAEC '''run''' from any kind bullet. |(NSC__Abonyi_2020, It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)}}
+
# Make someting dey move fast fast.
#Make person escape comot from somewhere or someting
+
#:* {{ux|dv| Dis your car dey '''run''' o. |(Your car is fast.)}}
#:*{{ux|dv|This kain behaviour don show say she be person wen fit '''run'''. |(bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di ting wey dey make me no dey like enter  car wey you dey drive na sey you too dey '''run'''. Small small o, e no get who dey pursue you. Na go we dey go di party, no be we dey do di wedding. |(The reason why I don't like to enter a car you are driving is that you speed a lot. Take it easy. No one is chasing you. We are guests at the party, we are not the couple getting married.)}}
#:*{{ux|dv|Joseph and Mary carry their pikin '''run''' go Egypt that night, dem no waste time. |(jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)}}
+
#:* {{ux|dv| Chop your December salary small small o. January no dey like '''run''' o. |(Spend your December salary in small bits. January likes to take its time.)}}
====Transitive====
+
# Make person do someting.
#Make person dey control somewhere or someting
+
#:* {{ux|dv| Dat matter, we '''run''' am. We close eye '''run''' am because e con be like sey we no go fit finish. |(That matter, we executed it. We put in all we could to ensure that we got it done because it seemed like we were not going to be able to finish.)}}
#:*{{ux|dv|Government tire as de no know who dey '''run''' di protest for everywhere for di country. |(NSC__Abonyi_2020, The government is confused as to who is in charge of the protest going on in different parts of the country.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat advert wey I see, na una company '''run''' am? |(That advert I saw, was it your company that did it?)}}
#:*{{ux|dv|Nowadays e be like say na woman come dey '''run''' house sake of sey many don begin work office work. |(NSC__Abonyi_2020, These days it looks as if the woman is the one who runs the home as many of them have started entering the corporate workplace.)}}
+
# Make person be [[oga]] for place.
#:*{{ux|dv|For Nigeria sports, na di men dem dey '''run''' things. |(bbc__50513, In Nigeria sports it is the men who are in charge.)}}
+
#:* {{ux|dv| Shebi na Ochuko dey '''run''' dat viewing centre? |(Isn't Ochuko in charge of the viewing centre?)}}
#Sey person carry someting from place go another place
+
#:* {{ux|dv| Di guy never even really tay for di place de con say make e dey '''run''' am. |(The man had barely been there for a while before he was asked to manage the place.)}}
#:*{{ux|dv|I have package to '''run'''. |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__82, I have a package to deliver.)}}
 
 
 
#Make person charter/use/someting
 
 
 
#Make person dey use mouth talk anyhow
 
#: {{ux|dv|You still dey make your mouth dey '''run''' like sey… |(NST_cleaned__14891, You are still running your mouth)}}
 
 
 
====Related forms====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''run''
+
* English: ''run'', ''speed'', ''manage'',

Latest revision as of 11:20, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: run

Pronunciation

  • rɔ̂n

Play Play

Verb

  1. Make person carry leg move with speed from one place go reach another place.
    • Tori be say some of di officers fire shots and pipo run for dia life.  — (bbc__95319, The story is that some of the officers fired shots and people ran for dear lives.)
    • As e enter, na so all of us run.  — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__57, As soon as she entered, we all ran away.)
  2. Sey person no gree do someting wey no good.
    • Wetin go help us run from sex wey no clean for God eye?  — (jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)
    • E good make students wey de do WAEC run from any kind bullet.  — (It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)
  3. Make person escape comot from somewhere or someting.
    • Dis kain behaviour don show say she be person who fit run.  — (bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)
    • Joseph and Mary carry their pikin run go Egypt that night, dem no waste time.  — (jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)
  4. Make someting dey move fast fast.
    • Dis your car dey run o.  — (Your car is fast.)
    • Di ting wey dey make me no dey like enter car wey you dey drive na sey you too dey run. Small small o, e no get who dey pursue you. Na go we dey go di party, no be we dey do di wedding.  — (The reason why I don't like to enter a car you are driving is that you speed a lot. Take it easy. No one is chasing you. We are guests at the party, we are not the couple getting married.)
    • Chop your December salary small small o. January no dey like run o.  — (Spend your December salary in small bits. January likes to take its time.)
  5. Make person do someting.
    • Dat matter, we run am. We close eye run am because e con be like sey we no go fit finish.  — (That matter, we executed it. We put in all we could to ensure that we got it done because it seemed like we were not going to be able to finish.)
    • Dat advert wey I see, na una company run am?  — (That advert I saw, was it your company that did it?)
  6. Make person be oga for place.
    • Shebi na Ochuko dey run dat viewing centre?  — (Isn't Ochuko in charge of the viewing centre?)
    • Di guy never even really tay for di place de con say make e dey run am.  — (The man had barely been there for a while before he was asked to manage the place.)

Translations

  • English: run, speed, manage,