Difference between revisions of "run"

Line 16: Line 16:
 
#Sey person no gree do someting wey no good.
 
#Sey person no gree do someting wey no good.
 
#:*{{ux|dv|Wetin go help us '''run''' from sex wey no clean for God eye? |(jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)}}
 
#:*{{ux|dv|Wetin go help us '''run''' from sex wey no clean for God eye? |(jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)}}
#:*{{ux|dv|E good make students wey de do WAEC '''run''' from any kind bullet. |(NSC__Abonyi_2020, It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)}}
+
#:*{{ux|dv|E good make students wey de do WAEC '''run''' from any kind [[bullet]]. |(NSC__Abonyi_2020, It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)}}
 
#Make person escape comot from somewhere or someting.
 
#Make person escape comot from somewhere or someting.
 
#:*{{ux|dv|This kain behaviour don show say she be person wen fit '''run'''. |(bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)}}
 
#:*{{ux|dv|This kain behaviour don show say she be person wen fit '''run'''. |(bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)}}
 
#:*{{ux|dv|Joseph and Mary carry their pikin '''run''' go Egypt that night, dem no waste time. |(jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)}}
 
#:*{{ux|dv|Joseph and Mary carry their pikin '''run''' go Egypt that night, dem no waste time. |(jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)}}
 +
# Make person do someting.
 +
#:* {{ux|dv| Dat matter, we '''run''' am. We close eye '''run''' am because e con be like sey we no go fit finish. |(NSC_2021,  That matter, we executed it. We put in all we could to ensure that we got it done because it seemed like we were not going to be able to finish.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dat advert wey I see, na una company run am? |(NSC_2021, That advert I saw, was it your company that did it?)}}
 +
# Make person be [[oga]] for place.
 +
#:* {{ux|dv| Shebi na Ochuko dey '''run''' dat viewing centre? |(NSC_2021, Isn't Ochuko in charge of the viewing centre?)}}
 +
#:* {{ux|dv| Di guy never even really tay for di place de con say make e dey '''run''' am. |(NSC_2021, The man had barely been there for a while before he was asked to manage the place.)}}
 +
 
====Transitive====
 
====Transitive====
 
Make person dey control somewhere or someting.
 
Make person dey control somewhere or someting.

Revision as of 23:35, 3 August 2021

Naija

Etymology

From: English run

Pronunciation

  • rôn

Play Play

Verb Intransitive

  1. Make person carry leg move with speed from one place go reach another place.
    • Run! Popo don show with gun, dem go shoot us if we no take off sharp sharp.  — (NSC__Abonyi_2020, Run! The police have arrived with guns; they will shoot us if we do not run at once.)
    • Tori be say some of di officers fire shots and pipo run for dia life.  — (bbc__95319, The story is that some of the officers fired shots and people ran for dear lives)
    Di referees bin show Okagbare-Ighotegunor red card afta she begin run before dem blow whistle.  — (bbc__37808, __no translation__)
    • As e enter, na so all of us run.  — (ABJ_INF_09b_Old-Time-School_M__57, As soon as she entered, we all ran away.)
  2. Sey person no gree do someting wey no good.
    • Wetin go help us run from sex wey no clean for God eye?  — (jw__42134, What will help us avoid unclean sex in God's eye?)
    • E good make students wey de do WAEC run from any kind bullet.  — (NSC__Abonyi_2020, It is good that students sitting for WAEC avoid all forms of examination malpractice.)
  3. Make person escape comot from somewhere or someting.
    • This kain behaviour don show say she be person wen fit run.  — (bbc__6311, This kind of behaviour has revealed that she is one who is likely to abscond.)
    • Joseph and Mary carry their pikin run go Egypt that night, dem no waste time.  — (jw__21516, Joseph and Mary escaped with their child to Egypt that night, they didn't tarry.)
  4. Make person do someting.
    • Dat matter, we run am. We close eye run am because e con be like sey we no go fit finish.  — (NSC_2021, That matter, we executed it. We put in all we could to ensure that we got it done because it seemed like we were not going to be able to finish.)
    • Dat advert wey I see, na una company run am?  — (NSC_2021, That advert I saw, was it your company that did it?)
  5. Make person be oga for place.
    • Shebi na Ochuko dey run dat viewing centre?  — (NSC_2021, Isn't Ochuko in charge of the viewing centre?)
    • Di guy never even really tay for di place de con say make e dey run am.  — (NSC_2021, The man had barely been there for a while before he was asked to manage the place.)

Transitive

Make person dey control somewhere or someting.

  • Government tire as de no know who dey run di protest for everywhere for di country.  — (NSC__Abonyi_2020, The government is confused as to who is in charge of the protest going on in different parts of the country.)
  • For Nigeria sports, na di men dem dey run things.  — (bbc__50513, In Nigeria sports it is the men who are in charge.)

Translations

  • English: run