Difference between revisions of "sabi"

Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person know someting.
 
* Make person know someting.
:* {{ux|dv|'''Sabi''' Your Partner |(ja102__4316, Know your partner.)}}
 
:* {{ux|dv|Lagos, Lagos na one big area wey be sey no man fit know am finish o, no man fit '''sabi''' am finish at all. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__3, Lagos, Lagos is one area which no man can know.)}}
 
:* {{ux|dv| I '''sabi''' cook well.|(NSC_Onwuegbuzia_Emeka, I know how to cook well.)}}
 
:* {{ux|dv| Once di guy come in, whether im dey play, im no '''sabi''' play, de no go keep am for bench like dat. |(ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy enters, whether he plays well or not, he won't be allowed to sit on the bench.)}}
 
+
:* {{ux|dv|Talk wetin you sabi.|(NSC_2022, Say what you know.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[sabi people]], [[sabi person]], [[sabisabi]], [[oversabi]]
 
*[[sabi people]], [[sabi person]], [[sabisabi]], [[oversabi]]

Revision as of 05:42, 20 December 2022

Naija

Etymology

From Portuguese: sabir

Pronunciation

  • sàbí

Play Play

Verb

  • Make person know someting.
  • Once di guy come in, whether im dey play, im no sabi play, de no go keep am for bench like dat.  — (ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy enters, whether he plays well or not, he won't be allowed to sit on the bench.)
  • Talk wetin you sabi.  — (NSC_2022, Say what you know.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: know