Difference between revisions of "scatter"

 
Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make someting or people come dey anyhow for one place.  
+
* Make someting or people no be like wetin dem arrange, make e just dey anyhow.  
 
:* {{ux|dv| Dem don '''scatter''' all di people wey go vote.|(They have disorganized the voters.)}}
 
:* {{ux|dv| Dem don '''scatter''' all di people wey go vote.|(They have disorganized the voters.)}}
 
:* {{ux|dv| If you vex me, I go '''scatter''' all your load.|(If you provoke me, I will scatter your goods.)}}
 
:* {{ux|dv| If you vex me, I go '''scatter''' all your load.|(If you provoke me, I will scatter your goods.)}}

Latest revision as of 14:47, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: scatter

Pronunciation

  • skátà


Verb

  • Make someting or people no be like wetin dem arrange, make e just dey anyhow.
  • Dem don scatter all di people wey go vote.  — (They have disorganized the voters.)
  • If you vex me, I go scatter all your load.  — (If you provoke me, I will scatter your goods.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: scatter