Difference between revisions of "scatter"

Line 15: Line 15:
 
* [[scatter scatter]]
 
* [[scatter scatter]]
 
====Antonym====
 
====Antonym====
*  
+
* [[gada]], [[collect]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''scatter''
 
* English: ''scatter''

Revision as of 14:50, 25 March 2021

Naija

Etymology

From English: scatter

Pronunciation

  • skátɛ̀r


Verb

Make someting or people come dey anyhow for one place.

  • Dem don scatter all di people wey go vote.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, They have disorganized the voters.)
  • If you vex me, I go scatter all your load.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, If you provoke me, I will scatter your load.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: scatter