scatter

Naija

Etymology

From English: scatter

Pronunciation

  • skátɛ̀r


Verb

  • Make someting or people come dey anyhow for one place.
  • Dem don scatter all di people wey go vote.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, They have disorganized the voters.)
  • If you vex me, I go scatter all your load.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, If you provoke me, I will scatter your goods.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: scatter