secondhand
Naija
Etymology
From: English second and hand
Pronunciation
- sɛ̀kòndhánd
Noun
- Someting wey dey don use before for obodo oyibo.
- Even big girls dey buy secondhand cloth. — (NSC_2021, Even the so called big girls buy second hand clothings.)
- Secondhand tings don dey expensive as dollar don rise. — (NSC_2021, Second hand items are getting expensive now due to the high rate of dollars.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: second hand items