Difference between revisions of "sef"

Line 18: Line 18:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
* Na when person dey talk about who or wetin e first dey talk about.  
+
* Make person dey talk about who or wetin e first dey talk about.  
 
:* {{ux|dv| You '''sef''', you no dey try at all!.|(NSC_2021, You are not putting in enough effort yourself.)}}
 
:* {{ux|dv| You '''sef''', you no dey try at all!.|(NSC_2021, You are not putting in enough effort yourself.)}}
 
:* {{ux|dv| Im papa '''sef''' dey come |(NSC_2021, His father is coming too)}}
 
:* {{ux|dv| Im papa '''sef''' dey come |(NSC_2021, His father is coming too)}}

Revision as of 07:56, 27 December 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: self

Pronunciation

  • sɛ̂f

Play Play

Adverb

  • Di main ting wey person dey talk about.
  • Who get di phone sef?  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__87, Who even owns the phone?)
  • Wetin sef?  — (IBA_07_Na-Love_DG__311, What exactly?)

Translation

  • English: even, exactly

Pronoun

  • Make person dey talk about who or wetin e first dey talk about.
  • You sef, you no dey try at all!.  — (NSC_2021, You are not putting in enough effort yourself.)
  • Im papa sef dey come  — (NSC_2021, His father is coming too)

Synonyms

Translations

  • English: individual self, even