Difference between revisions of "selense"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-selense.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-selense.m.ogg</sm2> | ||
− | + | ===Noun=== | |
+ | * Wetin person dey do wey be sey na shakara. | ||
+ | :* {{ux|dv| Your pikin dey do '''selense''' o.|(Your child knows how to show off.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| I no understand dis your '''selense''' o. Shishi you get.|(I don’t understand your show offs. You don’t have a dime.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[shakara]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''show off'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | #As person dey wey be sey e dey do [[soft soft]] wit [[shakara]]. | |
− | :* {{ux|dv| Na | + | #:* {{ux|dv| Na '''selense''' babe be dis o. She go fit chop garri like dis?|(This is a sophisticated lady. Will she be able to eat garri?)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| All dis your gragra, no be do de dey do for dere. '''Selense''' people na im full dere.|(All your overacting, that’s not how they act there. The place is filled with sophisticated people.)}} |
− | + | #Someting wey person dey do soft soft | |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| If you dere, dance '''selense''' dance for dere. If you go dance alanta like mad person dem fit carry you enter cage.|(If you get there dance softly. If you go there and dance alanta like a mentally unstable person, they may put you in a cage.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[jejeje]] | * [[jejeje]] |
Revision as of 23:50, 20 December 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- sɛ́lɛ́nsɛ́
Noun
- Wetin person dey do wey be sey na shakara.
- Your pikin dey do selense o. — (Your child knows how to show off.)
- I no understand dis your selense o. Shishi you get. — (I don’t understand your show offs. You don’t have a dime.)
Synonyms
Translations
- English: show off
Adjective
- As person dey wey be sey e dey do soft soft wit shakara.
- Na selense babe be dis o. She go fit chop garri like dis? — (This is a sophisticated lady. Will she be able to eat garri?)
- All dis your gragra, no be do de dey do for dere. Selense people na im full dere. — (All your overacting, that’s not how they act there. The place is filled with sophisticated people.)
- Someting wey person dey do soft soft
- If you dere, dance selense dance for dere. If you go dance alanta like mad person dem fit carry you enter cage. — (If you get there dance softly. If you go there and dance alanta like a mentally unstable person, they may put you in a cage.)
Synonyms
Translations
- English: softly