Difference between revisions of "selense"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-selense.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-selense.m.ogg</sm2>  
  
 +
===Noun===
 +
* Wetin person dey do wey be sey na shakara.
 +
:* {{ux|dv| Your pikin dey do '''selense''' o.|(Your child knows how to show off.)}}
 +
:* {{ux|dv| I no understand dis your '''selense''' o. Shishi you get.|(I don’t understand your show offs. You don’t have a dime.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[shakara]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''show off, poise''
  
 +
===Adjective===
 +
#As person dey wey be sey e dey do [[soft soft]] wit [[shakara]].
 +
#:* {{ux|dv| Na '''selense''' babe be dis o. She go fit chop garri like dis?|(This is a sophisticated lady. Will she be able to eat garri?)}}
 +
#:* {{ux|dv| All dis your gragra, no be do de dey do for dere. '''Selense''' people na im full dere.|(All your overacting, that’s not how they act there. The place is filled with sophisticated people.)}}
 +
#Someting wey person dey do soft soft
 +
#:* {{ux|dv| If you dere, dance '''selense''' dance for dere. If you go dance alanta like mad person dem fit carry you enter cage.|(If you get there dance softly. If you go there and dance alanta like a mentally unstable person, they may put you in a cage.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[jejeje]]
  
===Adjective===
+
====Translations====
* Sey wen woman dey waka soft soft with shakara.
+
* English: ''softly''
:* {{ux|dv| Na di way di girl dey waka'''selense''' trip di guy.|(NSC_Legbeti_2020, It was the gait of the lady that excited the man.)}}
+
===Adverb===
:* {{ux|dv| Dis your '''selense''' no fit Ajegunle o, na Lekki fit you.|(NSC_Legbeti_2020, Your strutting is out of place here in Ajegunle, you should be in Lekki.)}}
+
* Make person dey do something  soft soft wit shakara.
* Na dance step wey slow well well.
+
:* {{ux|dv| Na di way di girl dey waka '''selense''' trip di guy.| (It was her sashay that attracted the guy.)}}
:* {{ux|dv| Na '''selense''' dance be dis o.|(Egbokare_2020, This is a soft rhythmic dance step.)}}
+
:* {{ux|dv| Na Lagos you dey o. Which one be sey you go dey drive '''selense''' for Mushin?|(You are in Lagos! Why are you driving slowly?)}}
:* {{ux|dv|'''selense''' dance no dey reign again, na [[gbamgbamjigigi]].|(NSC_Legbeti_2020, Soft dance step is no longer in vogue, its now vibrant.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[jejeje]]
 
* [[jejeje]]

Latest revision as of 15:44, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sɛ́lɛ́nsɛ́

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do wey be sey na shakara.
  • Your pikin dey do selense o.  — (Your child knows how to show off.)
  • I no understand dis your selense o. Shishi you get.  — (I don’t understand your show offs. You don’t have a dime.)

Synonyms

Translations

  • English: show off, poise

Adjective

  1. As person dey wey be sey e dey do soft soft wit shakara.
    • Na selense babe be dis o. She go fit chop garri like dis?  — (This is a sophisticated lady. Will she be able to eat garri?)
    • All dis your gragra, no be do de dey do for dere. Selense people na im full dere.  — (All your overacting, that’s not how they act there. The place is filled with sophisticated people.)
  2. Someting wey person dey do soft soft
    • If you dere, dance selense dance for dere. If you go dance alanta like mad person dem fit carry you enter cage.  — (If you get there dance softly. If you go there and dance alanta like a mentally unstable person, they may put you in a cage.)

Synonyms

Translations

  • English: softly

Adverb

  • Make person dey do something soft soft wit shakara.
  • Na di way di girl dey waka selense trip di guy.  —  (It was her sashay that attracted the guy.)
  • Na Lagos you dey o. Which one be sey you go dey drive selense for Mushin?  — (You are in Lagos! Why are you driving slowly?)

Synonyms

Translations

  • English: softly