Difference between revisions of "selense"
(→Naija) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 14: | Line 14: | ||
* [[shakara]] | * [[shakara]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''show off'' | + | * English: ''show off, poise'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Line 30: | Line 30: | ||
* Make person dey do something soft soft wit shakara. | * Make person dey do something soft soft wit shakara. | ||
:* {{ux|dv| Na di way di girl dey waka '''selense''' trip di guy.| (It was her sashay that attracted the guy.)}} | :* {{ux|dv| Na di way di girl dey waka '''selense''' trip di guy.| (It was her sashay that attracted the guy.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Na Lagos you dey o. Which one be sey you go dey drive '''selense''' for Mushin?|(You are in Lagos! | + | :* {{ux|dv| Na Lagos you dey o. Which one be sey you go dey drive '''selense''' for Mushin?|(You are in Lagos! Why are you driving slowly?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[jejeje]] | * [[jejeje]] |
Latest revision as of 15:44, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- sɛ́lɛ́nsɛ́
Noun
- Wetin person dey do wey be sey na shakara.
- Your pikin dey do selense o. — (Your child knows how to show off.)
- I no understand dis your selense o. Shishi you get. — (I don’t understand your show offs. You don’t have a dime.)
Synonyms
Translations
- English: show off, poise
Adjective
- As person dey wey be sey e dey do soft soft wit shakara.
- Na selense babe be dis o. She go fit chop garri like dis? — (This is a sophisticated lady. Will she be able to eat garri?)
- All dis your gragra, no be do de dey do for dere. Selense people na im full dere. — (All your overacting, that’s not how they act there. The place is filled with sophisticated people.)
- Someting wey person dey do soft soft
- If you dere, dance selense dance for dere. If you go dance alanta like mad person dem fit carry you enter cage. — (If you get there dance softly. If you go there and dance alanta like a mentally unstable person, they may put you in a cage.)
Synonyms
Translations
- English: softly
Adverb
- Make person dey do something soft soft wit shakara.
- Na di way di girl dey waka selense trip di guy. — (It was her sashay that attracted the guy.)
- Na Lagos you dey o. Which one be sey you go dey drive selense for Mushin? — (You are in Lagos! Why are you driving slowly?)
Synonyms
Translations
- English: softly