selense

Revision as of 23:50, 20 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sɛ́lɛ́nsɛ́

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do wey be sey na shakara.
  • Your pikin dey do selense o.  — (Your child knows how to show off.)
  • I no understand dis your selense o. Shishi you get.  — (I don’t understand your show offs. You don’t have a dime.)

Synonyms

Translations

  • English: show off

Adjective

  1. As person dey wey be sey e dey do soft soft wit shakara.
    • Na selense babe be dis o. She go fit chop garri like dis?  — (This is a sophisticated lady. Will she be able to eat garri?)
    • All dis your gragra, no be do de dey do for dere. Selense people na im full dere.  — (All your overacting, that’s not how they act there. The place is filled with sophisticated people.)
  2. Someting wey person dey do soft soft
    • If you dere, dance selense dance for dere. If you go dance alanta like mad person dem fit carry you enter cage.  — (If you get there dance softly. If you go there and dance alanta like a mentally unstable person, they may put you in a cage.)

Synonyms

Translations

  • English: softly