Difference between revisions of "senior"
(→Verb) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
Na sey person old pass anoder person | Na sey person old pass anoder person | ||
:*{{ux|dv|Na Ezeudu be '''senior''' for this quarter for Umuofia. |(katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)}} | :*{{ux|dv|Na Ezeudu be '''senior''' for this quarter for Umuofia. |(katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Na im be di most '''senior''' pesin wey dem vote for inside our party, im tok. |(bbc__5106, __no translation__)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|As Prof Uwakwe don comot, di most '''senior''' Director for di council, Mr Abubakar Gana na im go take over as di Acting Registrar. |(bbc__16577, __no translation__)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Dis na di most '''senior''' official for Trump government wey go visit Nigeria. |(bbc__41380, __no translation__)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Akande tok say, ''Daura go hand over to di most '''senior''' officer of di State Security Service until further notice.'' |(bbc__13513, __no translation__)}} | ||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 11:55, 26 November 2020
Naija
Etymology
From: English senior
Pronunciation
- sínjɔ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 10
- Frequency rank in NSC treebank: 709
- Frequency in raw corpus: 449
- Frequency rank in raw corpus: 710
Noun
Na person wey don pass junior level for school.
- Dat senior for grammar school dat year na kura. — (NSC__Abonyi__2020, That senior student in our secondary school was quite notorious.)
- All di senior sabi oppress junior collect their food money. — (NSC__Abonyi__2020, The senior students are fond of bullying the junior students and dispossessing them of their pocket money.)
Adjective
Na sey person old pass anoder person
- Na Ezeudu be senior for this quarter for Umuofia. — (katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)
- Na im be di most senior pesin wey dem vote for inside our party, im tok. — (bbc__5106, __no translation__)
- As Prof Uwakwe don comot, di most senior Director for di council, Mr Abubakar Gana na im go take over as di Acting Registrar. — (bbc__16577, __no translation__)
- Dis na di most senior official for Trump government wey go visit Nigeria. — (bbc__41380, __no translation__)
- Akande tok say, Daura go hand over to di most senior officer of di State Security Service until further notice. — (bbc__13513, __no translation__)
Verb
Sey person age pass anoder person
- Na everything I use senior you. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__85, By everything, I am your senior.)
- But e get one anointed brother wey dey stay with us wey senior us. — (jw__17892, __no translation__)
- E no tey, I come meet one sister wey senior me, and e really pity me and show me love. — (jw__8483, __no translation__)
- I senior you. — (LAG_22_I-Senior-You_DG__86, I am older than you)
- Jesus senior dem. — (jw__38357, __no translation__)
- nsubj-obj (frequency:4)
- Egbokhare (frequency:Inf)
- Dat guy senior me by far. Senior man. — no translation
- Make you just accept sey I senior you, — (LAG_22_I-Senior-You_DG__165, Just accept that I am older than you.)
- So, Jesus get at least six brothers and sisters wey e senior . — (jw__19998, __no translation__)
- cc-nsubj-obj (frequency:3)
- The elder don marry and e senior am. — (jw__7224, __no translation__)
- Di woman senior me, but I senior am... — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__125, The woman is older than me, but I am her senior...)
- mark-nsubj-obj (frequency:3)
- Make you just accept sey I senior you, — (NST_cleaned__11625, __no translation__)
- Di woman go fit warn di man one day sey I senior you o! — (BEN_37_French-President-Marriage_DG__64, The woman will be able to tell the man one day I am your senior ! )
- cc (frequency:2)
- {{
- Dat our senior for secondary school, — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__272, That our senior at secondary school.)
- Super Eagles midfielder John Ogu has stated that the Nigeria senior na ... — (brila__1477, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Antonyms
- junior
Translations
- English: older person
Translations
- English: older person