Difference between revisions of "senior"

Line 23: Line 23:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
Na sey person old pass anoder person  
 
Na sey person old pass anoder person  
#:*{{ux|dv|Na Ezeudu be '''senior''' for this quarter for Umuofia. |(katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)}}
+
:*{{ux|dv|Na Ezeudu be '''senior''' for this quarter for Umuofia. |(katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 11:47, 26 November 2020

Naija

Etymology

From: English senior

Pronunciation

  • sínjɔ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 10
  • Frequency rank in NSC treebank: 709
  • Frequency in raw corpus: 449
  • Frequency rank in raw corpus: 710

Noun

Na person wey don pass junior level for school.

    • Dat senior for grammar school dat year na kura.  — (NSC__Abonyi__2020, That senior student in our secondary school was quite notorious.)
    • All di senior sabi oppress junior collect their food money.  — (NSC__Abonyi__2020, The senior students are fond of bullying the junior students and dispossessing them of their pocket money.)

ux|dv|You get younger one, abi senior? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__83, You have younger ones or older... ?)}}

  1. NTTF Team Nigeria wit dia new kit Di Nigeria Table Tennis Federation, NTTF, don sign three year deal wit Gewo to kit up di Nigeria team both junior and senior to compete for major competition dem around di world.  — (bbc__69556, __no translation__)
  2. det-nmod (frequency:2)

Adjective

Na sey person old pass anoder person

  • Na Ezeudu be senior for this quarter for Umuofia.  — (katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)

Verb

Sey person age pass anoder person

  1. Na everything I use senior you.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__85, By everything, I am your senior.)
    I, everything, I use senior you.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__167, by all standards I am older than you.)
  2. mark-obj (frequency:8)
    But e get one anointed brother wey dey stay with us wey senior us.  — (jw__17892, __no translation__)
    E no tey, I come meet one sister wey senior me, and e really pity me and show me love.  — (jw__8483, __no translation__)
    I senior you.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__86, I am older than you)
    Jesus senior dem.  — (jw__38357, __no translation__)
  3. mark-nsubj (frequency:3):5)
    Na im be di most senior pesin wey dem vote for inside our party, im tok.  — (bbc__5106, __no translation__)
    As Prof Uwakwe don comot, di most senior Director for di council, Mr Abubakar Gana na im go take over as di Acting Registrar.  — (bbc__16577, __no translation__)
  4. advmod (frequency:5)
    Dis na di most senior official for Trump government wey go visit Nigeria.  — (bbc__41380, __no translation__)
    Akande tok say, Daura go hand over to di most senior officer of di State Security Service until further notice.  — (bbc__13513, __no translation__)
  5. nsubj-obj (frequency:4)
  6. Egbokhare (frequency:Inf)
    Dat guy senior me by far. Senior man.  — no translation
    Make you just accept sey I senior you,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__165, Just accept that I am older than you.)
    So, Jesus get at least six brothers and sisters wey e senior .  — (jw__19998, __no translation__)
  7. cc-nsubj-obj (frequency:3)
    The elder don marry and e senior am.  — (jw__7224, __no translation__)
    Di woman senior me, but I senior am...  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__125, The woman is older than me, but I am her senior...)
  8. mark-nsubj-obj (frequency:3)
    Make you just accept sey I senior you,  — (NST_cleaned__11625, __no translation__)
    Di woman go fit warn di man one day sey I senior you o!  — (BEN_37_French-President-Marriage_DG__64, The woman will be able to tell the man one day I am your senior ! )
  9. cc (frequency:2)
    {{
    Dat our senior for secondary school,  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__272, That our senior at secondary school.)
    Super Eagles midfielder John Ogu has stated that the Nigeria senior na ...  — (brila__1477, __no translation__)

Related forms

senior man

  1. Senior man.  — Egbokhare translation

Synonyms

Antonyms

  • junior

Translations

  • English: older person


Translations

  • English: older person