Difference between revisions of "senior"

Line 25: Line 25:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
Sey person age pass anoder person
 
Sey person age pass anoder person
#: {{ux|dv|Na everything I use '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__85, By everything, I am your senior.)}}
+
:*{{ux|dv|Na everything I use '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__85, By everything, I am your senior.)}}
#: {{ux|dv|I, everything, I use '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__167, by all standards I am older than you.)}}
+
:*{{ux|dv|But e get one anointed brother wey dey stay with us wey '''senior''' us. |(jw__17892, __no translation__)}}
# mark-obj (frequency:8)
+
:*{{ux|dv|E no tey, I come meet one sister wey '''senior''' me, and e really pity me and show me love. |(jw__8483, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|But e get one anointed brother wey dey stay with us wey '''senior''' us. |(jw__17892, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|I '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__86, I am older than you)}}
#: {{ux|dv|E no tey, I come meet one sister wey '''senior''' me, and e really pity me and show me love. |(jw__8483, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Jesus '''senior''' dem. |(jw__38357, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|I '''senior''' you. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__86, I am older than you)}}
+
 
#: {{ux|dv|Jesus '''senior''' dem. |(jw__38357, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:3):5)
 
#: {{ux|dv|Na im be di most '''senior''' pesin wey dem vote for inside our party, im tok. |(bbc__5106, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As Prof Uwakwe don comot, di most '''senior''' Director for di council, Mr Abubakar Gana na im go take over as di Acting Registrar. |(bbc__16577, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dis na di most '''senior''' official for Trump government wey go visit Nigeria. |(bbc__41380, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Akande tok say, ''Daura go hand over to di most '''senior''' officer of di State Security Service until further notice.'' |(bbc__13513, __no translation__)}}
 
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
# Egbokhare (frequency:Inf)

Revision as of 11:55, 26 November 2020

Naija

Etymology

From: English senior

Pronunciation

  • sínjɔ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 10
  • Frequency rank in NSC treebank: 709
  • Frequency in raw corpus: 449
  • Frequency rank in raw corpus: 710

Noun

Na person wey don pass junior level for school.

  • Dat senior for grammar school dat year na kura.  — (NSC__Abonyi__2020, That senior student in our secondary school was quite notorious.)
  • All di senior sabi oppress junior collect their food money.  — (NSC__Abonyi__2020, The senior students are fond of bullying the junior students and dispossessing them of their pocket money.)

Adjective

Na sey person old pass anoder person

  • Na Ezeudu be senior for this quarter for Umuofia.  — (katakata__576, Ezeudu is an older person in Umuofia.)

Verb

Sey person age pass anoder person

  • Na everything I use senior you.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__85, By everything, I am your senior.)
  • But e get one anointed brother wey dey stay with us wey senior us.  — (jw__17892, __no translation__)
  • E no tey, I come meet one sister wey senior me, and e really pity me and show me love.  — (jw__8483, __no translation__)
  • I senior you.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__86, I am older than you)
  • Jesus senior dem.  — (jw__38357, __no translation__)
  1. nsubj-obj (frequency:4)
  2. Egbokhare (frequency:Inf)
    Dat guy senior me by far. Senior man.  — no translation
    Make you just accept sey I senior you,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__165, Just accept that I am older than you.)
    So, Jesus get at least six brothers and sisters wey e senior .  — (jw__19998, __no translation__)
  3. cc-nsubj-obj (frequency:3)
    The elder don marry and e senior am.  — (jw__7224, __no translation__)
    Di woman senior me, but I senior am...  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__125, The woman is older than me, but I am her senior...)
  4. mark-nsubj-obj (frequency:3)
    Make you just accept sey I senior you,  — (NST_cleaned__11625, __no translation__)
    Di woman go fit warn di man one day sey I senior you o!  — (BEN_37_French-President-Marriage_DG__64, The woman will be able to tell the man one day I am your senior ! )
  5. cc (frequency:2)
    {{
    Dat our senior for secondary school,  — (JOS_04_Mummy-Wahala_DG__272, That our senior at secondary school.)
    Super Eagles midfielder John Ogu has stated that the Nigeria senior na ...  — (brila__1477, __no translation__)

Related forms

senior man senior team

Synonyms

Antonyms

  • junior

Translations

  • English: older person


Translations

  • English: older person