Difference between revisions of "service"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * emergency 0.62 385, department 0.61 345, authority 0.60 409, operations 0.59 154, corporation 0.59 87, services 0.58 211, management 0.58 3...") |
(→Noun) |
||
(28 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''service'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * sɛ́vìs | + | *sɛ́vìs |
<sm2>Pcm-ng-service.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-service.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-service.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-service.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | service: church service | + | #Time wey de dey use worship for church. |
+ | #:*{{ux|dv|I bin go morning '''service'''.|(I went for church service in the morning.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Im wan go '''service'''. |(ENU_22_Barman-Interview_MG__59, He wants to go to church service.)}} | ||
+ | #Di short form wey de dey take call di National Youth Service Corps (NYSC) wey student wey finish university dey use serve deir papa country, Naija. | ||
+ | #:*{{ux|dv|I con go for '''service''' for Bayelsa State. |(WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__26, Then I went into the Youth Service Corps in Bayelsa State.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Okay so my plan be sey, if I finish from here, I finish my NYSC, I for don finish my '''service''', I go do, I wan do my masters.|(NST_cleaned__2030, I plan to pursue a masters degree after completing national youth service.)}} | ||
+ | #Di kind ting wey private company or government office people dey do for person con collect money for im [[hand]] because of am. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Make sure say your network get good coverage before you use di '''service'''. |(bbc__64929, Be sure to have stable internet network first so you can enjoy using the service.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Oga in charge for di '''service''' say di business get profit yakata if you know di koko. |(bbc__77035, The boss providing the service affirmed that the business is quite profitable so long as one knows the ropes.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Dis new '''service''' go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language. |(bbc__41872, The new service which will be in West and Central African Pidgins will be on the internet and other online platforms.)}} | ||
+ | #Network for internet wey e de dey inside person phone. | ||
+ | #:*{{ux|dv|If you like go buy [[kpalasa]] phone o, na so '''service''' go hard you find see. |(If you buy a regular phone you may find it hard to get network access.)}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[secret service]], [[civil service]] | ||
− | + | ====Synonyms==== | |
− | + | * [[network]] | |
− | + | ||
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''church service'', ''National Youth Service Corps (NYSC)'', ''service'', ''internet network'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Verb=== |
− | * | + | #Na as de dey change oil wey dey inside motor engine put new one and clean inside motor engine make e dey work fine more more. |
+ | #:*{{ux|dv|E good make person dey '''service''' motor or generator before e make engine no go knock. |(A car or generator should be serviced from time to time so the engine does not become faulty.)}} | ||
+ | #Na sey man dey sleep with woman. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Husband wey dey '''service''' e wife well no dey get di kind problem wey di one wey no dey '''service''' e own well go get. |(The problem that a husband who has regular sex with his wife may encounter in his marriage differs from that of his counterpart who falls short in that regard.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[nack]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''car servicing'', ''to have sex'' |
Latest revision as of 15:50, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English service
Pronunciation
- sɛ́vìs
Noun
- Time wey de dey use worship for church.
- I bin go morning service. — (I went for church service in the morning.)
- Im wan go service. — (ENU_22_Barman-Interview_MG__59, He wants to go to church service.)
- Di short form wey de dey take call di National Youth Service Corps (NYSC) wey student wey finish university dey use serve deir papa country, Naija.
- I con go for service for Bayelsa State. — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__26, Then I went into the Youth Service Corps in Bayelsa State.)
- Okay so my plan be sey, if I finish from here, I finish my NYSC, I for don finish my service, I go do, I wan do my masters. — (NST_cleaned__2030, I plan to pursue a masters degree after completing national youth service.)
- Di kind ting wey private company or government office people dey do for person con collect money for im hand because of am.
- Make sure say your network get good coverage before you use di service. — (bbc__64929, Be sure to have stable internet network first so you can enjoy using the service.)
- Oga in charge for di service say di business get profit yakata if you know di koko. — (bbc__77035, The boss providing the service affirmed that the business is quite profitable so long as one knows the ropes.)
- Dis new service go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language. — (bbc__41872, The new service which will be in West and Central African Pidgins will be on the internet and other online platforms.)
- Network for internet wey e de dey inside person phone.
- If you like go buy kpalasa phone o, na so service go hard you find see. — (If you buy a regular phone you may find it hard to get network access.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: church service, National Youth Service Corps (NYSC), service, internet network
Verb
- Na as de dey change oil wey dey inside motor engine put new one and clean inside motor engine make e dey work fine more more.
- E good make person dey service motor or generator before e make engine no go knock. — (A car or generator should be serviced from time to time so the engine does not become faulty.)
- Na sey man dey sleep with woman.
- Husband wey dey service e wife well no dey get di kind problem wey di one wey no dey service e own well go get. — (The problem that a husband who has regular sex with his wife may encounter in his marriage differs from that of his counterpart who falls short in that regard.)
Synonyms
Translations
- English: car servicing, to have sex