Difference between revisions of "setcorner"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative Form===
 
===Alternative Form===
[[set corner]]
+
* [[set corner]]
 +
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''set'' and ''corner''
 
From: English ''set'' and ''corner''

Revision as of 17:53, 2 August 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English set and corner

Pronunciation

sɛ̀tkɔ́nà


Verb

  • Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting.
    • Politics for Naija na who sabi setcorner pass dey win o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)
    • People don tell am sey de go setcorner am but e no dey gree, kasala go burst just now just now.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)

Synonym

wayo, corner, 419

Translation

English: double cross