Difference between revisions of "setcorner"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== set corner ===Etymology=== From: English ''set'' and ''corner'' ===Pronunciation=== sɛ̀tkɔ́nà <sm2>Pcm-ng-setcorner.f.ogg</sm2> <sm2...") |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting. | |
− | + | ** {{ux|dv| Politics for Naija na who sabi setcorner pass dey win o.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)}} | |
− | + | ** {{ux|dv| People don tell am sey de go setcorner am but e no dey gree, kasala go burst just now just now. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | [[wayo]], [[corner]], [419]] | + | [[wayo]], [[corner]], [[419]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''double cross'' | English: ''double cross'' |
Revision as of 17:10, 3 December 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English set and corner
Pronunciation
sɛ̀tkɔ́nà
Verb
- Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting.
- Politics for Naija na who sabi setcorner pass dey win o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)
- People don tell am sey de go setcorner am but e no dey gree, kasala go burst just now just now. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)
Synonym
Translation
English: double cross