Difference between revisions of "setcorner"

 
Line 13: Line 13:
 
* Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting.
 
* Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting.
 
** {{ux|dv| Politics for Naija na who sabi '''setcorner''' pass dey win o.|(NSC_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)}}
 
** {{ux|dv| Politics for Naija na who sabi '''setcorner''' pass dey win o.|(NSC_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)}}
** {{ux|dv| People don tell am sey de go '''setcorner''' am but e no dey gree, kasala go burst just now just now. |(NSC_2020, He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)}}
+
** {{ux|dv| People don tell am sey de go '''setcorner''' am but e no dey gree, kasala go burst just now just now. |(He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Latest revision as of 12:24, 5 June 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English set and corner

Pronunciation

sɛ̀tkɔ́nà


Verb

  • Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting.
    • Politics for Naija na who sabi setcorner pass dey win o.  — (NSC_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)
    • People don tell am sey de go setcorner am but e no dey gree, kasala go burst just now just now.  — (He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)

Synonym

wayo, corner, 419

Translation

English: double cross