setcorner
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English set and corner
Pronunciation
sɛ̀tkɔ́nà
Verb
- Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting.
- Politics for Naija na who sabi setcorner pass dey win o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)
- People don tell am sey de go setcorner am but e no dey gree, kasala go burst just now just now. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)
Synonym
Translation
English: double cross