Difference between revisions of "shame"

Line 31: Line 31:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
shame: 1. be ashamed 2. to disgrace 3. to be shy -- Definition in Naija?
+
shame:
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|1. Tunde '''shame''' Ogaga. 2. Make you no '''shame'''. 3. '''Shame''' dey catch me.|no translation}}
 
# - (frequency:40)
 
#: {{ux|dv|Dis one na '''shame'''. |(bbc__22401, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|na everybody '''shame''' |(deuber__2432, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:8)
 
 
#: {{ux|dv|Any time I go fit komot de sound for de video for show say na join-join and '''shame''' de pipo dem. |(bbc__23810, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Any time I go fit komot de sound for de video for show say na join-join and '''shame''' de pipo dem. |(bbc__23810, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some women say di priests wey give dem belle abandon dia pikin Gbege don land for Catholic priests on to name and '''shame''' levels. |(bbc__91644, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some women say di priests wey give dem belle abandon dia pikin Gbege don land for Catholic priests on to name and '''shame''' levels. |(bbc__91644, __no translation__)}}
Line 69: Line 61:
 
#: {{ux|dv|So naim I take '''shame''' now. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__90, So that was how I shamefully...)}}
 
#: {{ux|dv|So naim I take '''shame''' now. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__90, So that was how I shamefully...)}}
 
#: {{ux|dv|You go just see di men like sey de cover haha '''shame'''. |(NST_cleaned__28244, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go just see di men like sey de cover haha '''shame'''. |(NST_cleaned__28244, __no translation__)}}
 
+
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 02:29, 23 March 2021

Naija

Etymology

From: English shame

Pronunciation

  • ʃêm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1158
  • Frequency in raw corpus: 209
  • Frequency rank in raw corpus: 1280

Noun

Na sey person body and mind begin do am like sey de naked am for public.

  • Dat day, shame con catch me well, well.  — (NST_cleaned__34250, That day I became very ashamed.)
  • I never meet man wey no get shame like you.  — (deuber__2757, I have never met a man as shameless as you are.)
  • But instead make e bear the shame, e come agree to kill person wey no do anything.  — (jw__37307, Rather than bear the disgrace, he decided to kill an innocent person.)

Translations

  • English: shame

Verb

Sey de disgrace person

  • E good make we dey shame kurukere people make de change but na so so hailing we dey give them even from pulpit.  — (NSC_Abonyi_2021, It is good to call out people with ill-gotten wealth so they can change; but from the pulpit they are praised.)

Translations

  • English: disgrace

Verb

shame:

  1. Any time I go fit komot de sound for de video for show say na join-join and shame de pipo dem.  — (bbc__23810, __no translation__)
    Some women say di priests wey give dem belle abandon dia pikin Gbege don land for Catholic priests on to name and shame levels.  — (bbc__91644, __no translation__)
  2. mark (frequency:6)
    Dem start to preach without shame.  — (jw__6734, __no translation__)
    Shaibu say goment suppose hide im face for shame unto say dem no fit stop am from traveling to US.  — (bbc__88186, __no translation__)
  3. cc (frequency:3)
    Im tell BBC say na shock and shame hit am as im see how hotels take increase price.  — (bbc__59583, __no translation__)
    Single mama dem dey suffer plenty stigma and shame, sake of cultural and religious belief.  — (bbc__89928, __no translation__)
  4. advmod (frequency:3)
    We fit don see sey some sabi shame well well and dey like dey their own.  — (jw__28362, __no translation__)
    E fit be things wey ‘fit make dem shame now’ and wey fit make dem no get life.  — (jw__18867, __no translation__)
  5. obl:arg (frequency:3)
    Yesterday protesters shout shame on you on top lawmakers and president head.  — (bbc__101597, __no translation__)
    Committee member gif reason say Broos no qualify de team for World Cup, yi no di stay for Cameroon, yi put shame for country for one scandal for Brussels.  — (bbc__26005, __no translation__)
  6. mark-obj (frequency:3)
    For one very serious statement, di Jubilee Party tell voters to shame di plan wey NASA get.  — (bbc__52132, __no translation__)
    For weekend, President Mugabe accuse Mnangagwa say im pay people wey dey support am to shame im wife.  — (bbc__52523, __no translation__)
  7. aux-nsubj (frequency:3)
    I dey shame.  — (bbc__6486, __no translation__)
    Obuks, eh, talk di truth make devil for shame.  — (deuber__4056, __no translation__)
  8. obj (frequency:2)
    So dem don enter gym to prove say dem strong pass di same people wey dey use dia size shame dem.  — (bbc__90400, __no translation__)
    D-Tigress wey be Nigeria Senior Women Basketball team nack Guinea with 93 to 61 points Mali take Central African Republic shine with 97 to 38 points Senegal wey win di last competition slap Egypt for face with 93 to 61 points Cameroun carry Tunisia shine with 97 to 49 points Mozambique press Democratic Republic of Congo with 52 to 42 points Angola shame Ivory Coast 70 to 62 points  — (bbc__26634, __no translation__)
  9. aux-conj (frequency:2)
    This one fit make you dey shame or even dey fear.  — (jw__43427, __no translation__)
    If the papa or mama use e as e take vex am, curse the pikin or punish am, the pikin fit come dey shame or stop to dey talk to dem.  — (jw__11740, __no translation__)
  10. discourse (frequency:2)
    So naim I take shame now.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__90, So that was how I shamefully...)
    You go just see di men like sey de cover haha shame.  — (NST_cleaned__28244, __no translation__)


Synonyms

  • fear 0.72 1340, hungry 0.67 182, pretend 0.67 73, laugh 0.65 233, shout 0.63 350, listen 0.59 505, toh 0.58 307, vex 0.55 1206, cry 0.55 415

Antonyms

  • fear 0.72 1340, hungry 0.67 182, pretend 0.67 73, laugh 0.65 233, shout 0.63 350, listen 0.59 505, toh 0.58 307, vex 0.55 1206, cry 0.55 415

Translations

  • English: 1. be ashamed 2. to disgrace 3. to be shy