Difference between revisions of "shayo"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: Yoruba ''sha and yo'' wey mean ''dey happy'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 04:50, 21 December 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba sha and yo wey mean dey happy
Pronunciation
- ʃájó
Noun
- Someting wey dey catch person wey fit be drink or igbo.
- Oga buy shayo for us. — ( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us.)
- Di shayo high am. — (NSC_Ajede_2020,The marijuana got him intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: alcoholic drinks
Verb
- Make person don take someting wey go make am high.
- E don shayo. — (NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )
- Dem dey use igbo dey shayo. — (NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: to smoke, to drink