Difference between revisions of "shayo"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Someting wey dey catch person wey fit be drink or [[igbo]]. | * Someting wey dey catch person wey fit be drink or [[igbo]]. | ||
− | :* {{ux|dv| Oga buy '''shayo''' for us.|( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us.)}} | + | :* {{ux|dv| Oga buy '''shayo''' for us.|(Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us.)}} |
− | :* {{ux|dv| Di '''shayo''' high am. |( | + | :* {{ux|dv| Di '''shayo''' high am. |(NSC_2020,The marijuana got him intoxicated.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[shack]], [[weewe]] | * [[shack]], [[weewe]] |
Revision as of 04:52, 21 December 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba sha and yo wey mean dey happy
Pronunciation
- ʃájó
Noun
- Someting wey dey catch person wey fit be drink or igbo.
- Oga buy shayo for us. — (Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us.)
- Di shayo high am. — (NSC_2020,The marijuana got him intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: alcoholic drinks
Verb
- Make person don take someting wey go make am high.
- E don shayo. — (NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )
- Dem dey use igbo dey shayo. — (NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: to smoke, to drink