Difference between revisions of "shayo"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person don take someting wey go make am high. | * Make person don take someting wey go make am high. | ||
− | :* {{ux|dv|E don '''shayo'''.|( | + | :* {{ux|dv|E don '''shayo'''.|(NSC_2020,He is intoxicated. )}} |
− | :* {{ux|dv|Dem dey use igbo dey '''shayo'''. |( | + | :* {{ux|dv|Dem dey use igbo dey '''shayo'''. |(NSC_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[shack]], [[high]] | * [[shack]], [[high]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to smoke, to drink'' | * English: ''to smoke, to drink'' |
Revision as of 04:52, 21 December 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba sha and yo wey mean dey happy
Pronunciation
- ʃájó
Noun
- Someting wey dey catch person wey fit be drink or igbo.
- Oga buy shayo for us. — (Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us.)
- Di shayo high am. — (NSC_2020,The marijuana got him intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: alcoholic drinks
Verb
- Make person don take someting wey go make am high.
- E don shayo. — (NSC_2020,He is intoxicated. )
- Dem dey use igbo dey shayo. — (NSC_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: to smoke, to drink