Difference between revisions of "shayo"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
(10 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: Yoruba ''sha and yo'' wey mean ''dey happy'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Someting wey dey catch person wey fit be drink or [[igbo]]. |
− | :* {{ux|dv| Oga buy '''shayo''' for us.|( | + | :* {{ux|dv| Oga buy '''shayo''' for us.|(Our master bought drinks for us.)}} |
− | :* {{ux|dv| Di '''shayo''' high am. |( | + | :* {{ux|dv| Di '''shayo''' high am. |(The marijuana got him intoxicated.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[shack]] | + | * [[shack]], [[weewe]] |
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''alcoholic drinks'' | * English: ''alcoholic drinks'' | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person don take someting wey go make am high. | * Make person don take someting wey go make am high. | ||
− | :* {{ux|dv|E don '''shayo'''.|( | + | :* {{ux|dv|E don '''shayo'''.|(He is intoxicated. )}} |
− | :* {{ux|dv|Dem dey use igbo dey '''shayo'''. |( | + | :* {{ux|dv|Dem dey use igbo dey '''shayo'''. |(They smoke marijuana in order to get intoxicated.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[shack]], [[high]] | * [[shack]], [[high]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to smoke, to drink'' | * English: ''to smoke, to drink'' |
Latest revision as of 17:55, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba sha and yo wey mean dey happy
Pronunciation
- ʃájó
Noun
- Someting wey dey catch person wey fit be drink or igbo.
- Oga buy shayo for us. — (Our master bought drinks for us.)
- Di shayo high am. — (The marijuana got him intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: alcoholic drinks
Verb
- Make person don take someting wey go make am high.
- E don shayo. — (He is intoxicated. )
- Dem dey use igbo dey shayo. — (They smoke marijuana in order to get intoxicated.)
Synonyms
Translations
- English: to smoke, to drink