Difference between revisions of "shayo"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''shack''
+
From: Yoruba ''sha and yo'' wey mean ''dey happy''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 04:50, 21 December 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba sha and yo wey mean dey happy

Pronunciation

  • ʃájó

Play Play

Noun

  • Someting wey dey catch person wey fit be drink or igbo.
  • Oga buy shayo for us.  — ( Egbokhare_2020, Our master bought drinks for us.)
  • Di shayo high am.  — (NSC_Ajede_2020,The marijuana got him intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: alcoholic drinks

Verb

  • Make person don take someting wey go make am high.
  • E don shayo.  — (NSC_Ajede_2020,He is intoxicated. )
  • Dem dey use igbo dey shayo.  — (NSC_Ajede_2020, They smoke marijuana in order to get intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: to smoke, to drink