Difference between revisions of "shenani"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknown''
+
From: ''Unknown''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ʃìnánì
 
* ʃìnánì
<sm2>Pcm-ng-shenani.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-shinani.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shenani.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-shenani.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
 
* Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
** {{ux|dv| I hear sey two '''shenani''' don show for our street, but na who get car de dey follow. |(NSC_2020, I learnt that two beautiful ladies have moved into out street, but they only  move around with car owners.)}}
+
** {{ux|dv| I hear sey two '''shenani''' don show for our street, but na who get car de dey follow. |(I learnt that two beautiful ladies have moved into out street, but they only  move around with car owners.)}}
** {{ux|dv| If you be better person na better better '''shenani''' you go dey see now, but as you dey do [[jugunu]] so, just prepare your mind sey na agboro '''shenani''' you go dey see. |(NSC_2020, If you are a good person, you'll meet a good lady, but since you've been acting like a tough person you'll keep meeting tough ladies.)}}
+
** {{ux|dv| If you be better person na better better '''shenani''' you go dey see now, but as you dey do [[jugunu]] so, just prepare your mind sey na agboro '''shenani''' you go dey see. |(If you are a good person, you'll meet a good lady, but since you've been acting like a tough person you'll keep meeting tough ladies.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[shenkes]], [[okpeke]], [[chikala]]
 
* [[shenkes]], [[okpeke]], [[chikala]]

Latest revision as of 17:58, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ʃìnánì

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
    • I hear sey two shenani don show for our street, but na who get car de dey follow.  — (I learnt that two beautiful ladies have moved into out street, but they only move around with car owners.)
    • If you be better person na better better shenani you go dey see now, but as you dey do jugunu so, just prepare your mind sey na agboro shenani you go dey see.  — (If you are a good person, you'll meet a good lady, but since you've been acting like a tough person you'll keep meeting tough ladies.)

Synonym

Antonym

Translation

English: lady