Difference between revisions of "shenani"
Line 3: | Line 3: | ||
From: ''unknown'' | From: ''unknown'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | ʃìnánì | + | * ʃìnánì |
<sm2>Pcm-ng-shenani.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shenani.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shenani.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shenani.m.ogg</sm2> |
Revision as of 15:35, 2 August 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ʃìnánì
Noun
- Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
- I hear sey two shenani don show for our street, but na who get car de dey follow. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I learnt that two beautiful ladies have moved into out street, but they only move around with car owners.)
- If you be better person na better better shenani you go dey see now, but as you dey do jugunu so, just prepare your mind sey na agboro shenani you go dey see. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you are a good person, you'll meet a good lady, but since you've been acting like a tough person you'll keep meeting tough ladies.)
Synonym
Antonym
Translation
English: lady