shenani

Revision as of 18:50, 14 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknown'' ===Pronunciation=== ʃìnánì <sm2>Pcm-ng-shenani.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shenani.m.ogg</sm2> ===Usage=== De no too dey use am l...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

ʃìnánì

Play

Usage

De no too dey use am like dat.

Noun

  • Wetin de dey call girl wey don grow reach to follow man.
    • I hear sey two shenani don show for our street, but na who get car de dey follow.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I learnt that two beautiful ladies have moved into out street, but they only move around with car owners.)
    • If you be better person na better better shenani you go dey see now, but as you dey do jugunu so, just prepare your mind sey na agboro shenani you go dey see.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you are a good person, you'll meet a good lady, but since you've been acting like a tough person you'll keep meeting tough ladies.)

Synonym

shenkes, okpeke, chikala

Antonym

manchi, men

Translation

English: lady