Difference between revisions of "shepe"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Local drink wey de dey make wey fit make person [[high]]
 
* Local drink wey de dey make wey fit make person [[high]]
*: {{ux|dv| Na as you take say you dey use '''shepe''' do water na im make me dey fear you.|(NSC_2021, I became wary of you when you said you take the local gin just as you'll take water.)}}
+
:* {{ux|dv| Na as you take say you dey use '''shepe''' do water na im make me dey fear you.|(NSC_2021, I became wary of you when you said you take the local gin just as you'll take water.)}}
 
:* {{ux|dv| Abi you want dey export '''shepe'''? |(NSC_2021, Do you want to start exporting local gin?)}}
 
:* {{ux|dv| Abi you want dey export '''shepe'''? |(NSC_2021, Do you want to start exporting local gin?)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 03:37, 4 August 2021

Naija

Alterative form

Etymology

From: unkown

Pronunciation

  • ʃɛ̀kpɛ̀

Play Play

Noun

  • Local drink wey de dey make wey fit make person high
  • Na as you take say you dey use shepe do water na im make me dey fear you.  — (NSC_2021, I became wary of you when you said you take the local gin just as you'll take water.)
  • Abi you want dey export shepe?  — (NSC_2021, Do you want to start exporting local gin?)

Synonyms

Translations

  • English: gin