Difference between revisions of "shine"
(→Naija) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | *Na when person dey alert. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, This means that doctors are suppose to be observant when treating patients from African.)}} | |
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | + | *When someting dey clean. | |
− | + | :* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will be spotless.)}} | |
− | + | *Make someting dey bling bling enter eye. | |
− | + | :* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, Light from God will shine.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)}} | |
− | + | *Make person do well. | |
− | + | :* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)}} | |
− | + | *Make person take someting to [[high]] | |
− | + | :* {{ux|dv| No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o.|(deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)}} | |
− | + | *Make dey see say person dey happy from im face. | |
− | + | :* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[high]], [[blow]], [[happi]], [[clean]], [[shineshine]] | * [[high]], [[blow]], [[happi]], [[clean]], [[shineshine]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''shine, perform, intoxicate, spotless, smart'' | * English: ''shine, perform, intoxicate, spotless, smart'' |
Revision as of 15:54, 2 July 2021
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃaɪ̂n
Verb
- Na when person dey alert.
- Dis town, na shine your eyes town o, — (NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)
- Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood. — (bbc__40907, This means that doctors are suppose to be observant when treating patients from African.)
Intransitive
- When someting dey clean.
- Everywhere go dey shine. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will be spotless.)
- Make someting dey bling bling enter eye.
- Light from God dey shine. — (jw__22231, Light from God will shine.)
- You come see something wey be like small stone wey dey shine. — (jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)
- Make person do well.
- Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine. — (bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)
- Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. — (bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)
- Make person take someting to high
- No be only igbo dem dey take shine eye o. — (deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)
- Make dey see say person dey happy from im face.
- E dey make you dey shine. — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)
- I just see as you just dey smile, dey shine teeth. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)
Synonyms
- high, blow, happi, clean, shineshine
Translations
- English: shine, perform, intoxicate, spotless, smart