Difference between revisions of "shine"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | * | + | *Make person dey know wetin dey happen |
:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}} | :* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}} | ||
:* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, This means that doctors are suppose to be observant when treating patients from African.)}} | :* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, This means that doctors are suppose to be observant when treating patients from African.)}} | ||
+ | |||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
*When someting dey clean. | *When someting dey clean. |
Revision as of 03:42, 4 August 2021
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃaɪ̂n
Verb
Transitive
- Make person dey know wetin dey happen
- Dis town, na shine your eyes town o, — (NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)
- Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood. — (bbc__40907, This means that doctors are suppose to be observant when treating patients from African.)
Intransitive
- When someting dey clean.
- Everywhere go dey shine. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will be spotless.)
- Make someting dey bling bling enter eye.
- Light from God dey shine. — (jw__22231, Light from God will shine.)
- You come see something wey be like small stone wey dey shine. — (jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)
- Make person do well.
- Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine. — (bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)
- Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. — (bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)
- Make person take someting to high
- No be only igbo dem dey take shine eye o. — (deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)
- Make dey see say person dey happy from im face.
- E dey make you dey shine. — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)
- I just see as you just dey smile, dey shine teeth. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)
Synonyms
- high, blow, happi, clean, shineshine
Translations
- English: shine, perform, intoxicate, spotless, smart