shine

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃaɪ̂n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1162
  • Frequency in raw corpus: 328
  • Frequency rank in raw corpus: 920



Verb

  1. Na when person dey alert.
    • Dis town, na shine your eyes town o,  — (NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)
    • Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood.  — (bbc__40907, This means that doctors are suppose to be observant when treating patients from African.)

Intransitive

  1. When someting dey clean.
    • Everywhere go dey shine.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will be spotless.)
  2. Make someting dey bling bling.
    • Light from God dey shine.  — (jw__22231, Light from God will shine.)
    • You come see something wey be like small stone wey dey shine.  — (jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)
  3. Make person do well.
    • Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine.  — (bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)
    • Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea.  — (bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)
  4. Make person take someting to high
    • No be only igbo dem dey take shine eye o.  — (deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)
  5. Make dey see say person dey happy from im face.
    • E dey make you dey shine.  — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)
    • I just see as you just dey smile, dey shine teeth.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)

Synonyms

Translations

  • English: shine, perform, intoxicate, spotless, smart