shit
Naija
Etymology
From English: shit
Pronunciation
- ʃît
Noun
- Di tin wey come out for person yansh if person dey kaka.
- E march shit. — Egbokhare_2020, He/she stepped on excrete.)
Synonyms
Translations
- English: excrete
Verb
- Make person dey kaka or dey do bushattack.
- I no just get my belle, abeg I dey go shit. — (NSC_2020, My stomach is upset, please I need to poo.)
- I dey shit. — (Egbokhare_2020, I am defecating.)
Translations
- English: to excrete