Difference between revisions of "show"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''show''
+
From English: ''show''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-show.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-show.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-show.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-show.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 48
 
* Frequency rank in NSC treebank: 247
 
* Frequency in raw corpus: 5502
 
* Frequency rank in raw corpus: 72
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 +
* Place where people dey go to [[flenjo]].
 +
:* {{ux|dv| E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)}}
 +
:* {{ux|dv| Tiwa perform for di '''show''' |(bbc__94150, Tiwa performed at the show.)}}
 +
* Programme wey de dey show for tv or radio.
 +
:* {{ux|dv| Padi, padi is di name of di '''show'''. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)}}
 +
:* {{ux|dv| Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on '''show'''. |(bbc_ The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the programme.)}}
  
* Party wey people go make dem enjoy.
 
#{{ux|dv|Five pipo wey blow afta di '''show''' |(bbc__ Five people that made it after the show.)}}
 
#{{ux|dv|Tiwa perform for di '''show''' |(bbc__94150, Tiwa performed at the show.)}}
 
 
* Programme for di media.
 
#{{ux|dv|Padi, padi is di name of di '''show'''. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the show.)}}
 
#{{ux|dv|Former govnor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on '''show'''. |(bbc_ Former governor of the state, Donald Duke is one of the biker's that have been featuring on the programme.)}}
 
#{{ux|dv|E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There...there is one show, I didn't even tell you, there is a show in ABJ which I went.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* party, talk  
+
* [[party]], [[talk]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''party, programme on the media.''
+
* English: ''party, programme on the media''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
===Transitive===
 
===Transitive===
 
* Make person express someting.
 
* Make person express someting.
#{{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, They show a feeling of love.)}}
+
:* {{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, They showed love.)}}
#{{ux|dv|I want show am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}}
+
:* {{ux|dv|I want '''show''' am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}}
#{{ux|dv|To thank you for this love you '''show''', |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}}
+
:* {{ux|dv|To thank you for this love you '''show'''. |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}}
+
* Make di [[truth]] about someting or person come out.  
* Make person reveal someting.  
+
:* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' say na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)}}
#{{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' say na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence that is on the matter shows that it is from cells cancer they started from.)}}
+
:* {{ux|dv| Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)}}
#{{ux|dv|Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Boss Aleburu advise that you can ust search the online vendor on google and everything about the company will show. )}}
 
 
 
 
===Intransitive===
 
===Intransitive===
 
* Make person see someting.
 
* Make person see someting.
#{{ux|dv|E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he talks must happen.)}}
+
:* {{ux|dv| E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)}}
#{{ux|dv|Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, What happened yesterday shows that the movement is ready to protest no matter what.)}}
+
:* {{ux|dv| Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)}}
 
 
* Make something or person surface.
 
#{{ux|dv|Dem give Karon VIP treatment after di two other passengers wey don already book di flight no '''show'''. |(bbc__29127, __no translation__)}}
 
#{{ux|dv|Wizkid must '''show''' face |(bbc__101082, Wizkid must show up.)}}
 
 
 
 
===Serial Verb===
 
===Serial Verb===
 
:{{ux|dv|You go '''show''' love for di party. |(NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)}}
 
:{{ux|dv|You go '''show''' love for di party. |(NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)}}
 
====Derived forms====
 
 
* [[show up]]
 
#{{ux|dv|E no dey '''show up''' for di party. |(NSC_Tella_2020, I will not come around for the meeting.)}}
 
#{{ux|dv|Na'''show up''' in dey do for im boss. |(NSC_Tella_2020, He is just pretending for his boss.)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* say, arrive, yarn
 
* say, arrive, yarn

Revision as of 17:55, 30 July 2021

Naija

Etymology

From English: show

Pronunciation

  • ʃoʊ̂

Play Play

Noun

  • Place where people dey go to flenjo.
  • E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
  • Tiwa perform for di show  — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
  • Programme wey de dey show for tv or radio.
  • Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
  • Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (bbc_ The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the programme.)


Synonyms

Translations

  • English: party, programme on the media

Verb

Transitive

  • Make person express someting.
  • Dey show love.  — (jw__7000, They showed love.)
  • I want show am di seriousness of wetin e talk.  — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
  • To thank you for this love you show.  — (jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)
  • Make di truth about someting or person come out.
  • But di proof wey dey di mata dey show say na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
  • Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)

Intransitive

  • Make person see someting.
  • E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)
  • Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)

Serial Verb

You go show love for di party.  — (NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)

Synonyms

  • say, arrive, yarn

Antonyms

Translations

  • English: To see, reveal, express and come around.