Difference between revisions of "show"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''show'' | + | From English: ''show'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-show.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-show.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-show.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-show.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
+ | * Place where people dey go to [[flenjo]]. | ||
+ | :* {{ux|dv| E, e get one '''show''' I no tell you, e get one '''show''' for ABJ wey I go for. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Tiwa perform for di '''show''' |(bbc__94150, Tiwa performed at the show.)}} | ||
+ | * Programme wey de dey show for tv or radio. | ||
+ | :* {{ux|dv| Padi, padi is di name of di '''show'''. |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on '''show'''. |(bbc_ The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the programme.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * party, talk | + | * [[party]], [[talk]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''party, programme on the media | + | * English: ''party, programme on the media'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
===Transitive=== | ===Transitive=== | ||
* Make person express someting. | * Make person express someting. | ||
− | + | :* {{ux|dv|Dey '''show''' love. |(jw__7000, They showed love.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|I want '''show''' am di seriousness of wetin e talk. |(NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|To thank you for this love you '''show'''. |(jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)}} | |
− | + | * Make di [[truth]] about someting or person come out. | |
− | * Make person | + | :* {{ux|dv|But di proof wey dey di mata dey '''show''' say na from cells cancer dey from start. |(bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)}} |
− | + | :* {{ux|dv| Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go '''show'''. |(bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)}} | |
− | |||
− | |||
===Intransitive=== | ===Intransitive=== | ||
* Make person see someting. | * Make person see someting. | ||
− | + | :* {{ux|dv| E dey use am '''show''' sey wetin e talk must happen. |(jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Wetin happun yesterday '''show''' say di movement ready to protest no mata what. |(bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
:{{ux|dv|You go '''show''' love for di party. |(NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)}} | :{{ux|dv|You go '''show''' love for di party. |(NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* say, arrive, yarn | * say, arrive, yarn |
Revision as of 17:55, 30 July 2021
Naija
Etymology
From English: show
Pronunciation
- ʃoʊ̂
Noun
- Place where people dey go to flenjo.
- E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
- Tiwa perform for di show — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
- Programme wey de dey show for tv or radio.
- Padi, padi is di name of di show. — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
- Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show. — (bbc_ The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the programme.)
Synonyms
Translations
- English: party, programme on the media
Verb
Transitive
- Make person express someting.
- Dey show love. — (jw__7000, They showed love.)
- I want show am di seriousness of wetin e talk. — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
- To thank you for this love you show. — (jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)
- Make di truth about someting or person come out.
- But di proof wey dey di mata dey show say na from cells cancer dey from start. — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
- Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show. — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)
Intransitive
- Make person see someting.
- E dey use am show sey wetin e talk must happen. — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)
- Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what. — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)
Serial Verb
- You go show love for di party. — (NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)
Synonyms
- say, arrive, yarn
Antonyms
- waka, comot,
Translations
- English: To see, reveal, express and come around.