show

Naija

Etymology

From English: show

Pronunciation

  • ʃoʊ̂

Play Play

Noun

  • Place where people dey go to flenjo.
  • E, e get one show I no tell you, e get one show for ABJ wey I go for.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__196, There's a show I didn't tell you about it, it's a show I attended at ABJ.)
  • Tiwa perform for di show  — (bbc__94150, Tiwa performed at the show.)
  • Programme wey de dey show for tv or radio.
  • Padi, padi is di name of di show.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__45, Padi padi is the name of the TV show.)
  • Former governor of di state Donald Duke na one of di biker's wey been dey on show.  — (bbc_ The former governor of the state, Donald Duke was one of the biker's that have been featuring on the programme.)


Synonyms

Translations

  • English: party, programme on the media

Verb

Transitive

  • Make person express someting.
  • Dey show love.  — (jw__7000, They showed love.)
  • I want show am di seriousness of wetin e talk.  — (NSC_Tella_2020, I want to let him realise the gravity of what he said.)
  • To thank you for this love you show.  — (jw__37824, To appreciate you for the love expressed.)
  • Make di truth about someting or person come out.
  • But di proof wey dey di mata dey show say na from cells cancer dey from start.  — (bbc__22320, But the evidence shows that cancer starts from the cell.)
  • Oga Aleburu dey advice say you fit just search di online vendor on top Google and everything about di company go show.  — (bbc__89634, Mr Aleburu advised that one can make use of the google search engine to search for vendors online and everything about the company will be seen.)

Intransitive

  • Make person see someting.
  • E dey use am show sey wetin e talk must happen.  — (jw__38259, He used it to show that what he has said will come to past.)
  • Wetin happun yesterday show say di movement ready to protest no mata what.  — (bbc__4287, What happened yesterday proves that the movement is ready to protest no matter what.)

Serial Verb

You go show love for di party.  — (NSC_Tella_2020, You went to display love at the party.)

Synonyms

  • say, arrive, yarn

Antonyms

Translations

  • English: To see, reveal, express and come around.