Difference between revisions of "sms"
Line 14: | Line 14: | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[message]], [[alert]] | [[message]], [[alert]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: sms | English: sms |
Revision as of 14:19, 14 December 2020
Naija
Etymology
From: The first first letter of English short message service
Pronunciation
Noun
Message wey person dey send or receive for phone.
- Send Julie the sms sharp sharp. — (NSC_Abonyi_2020, Quickly send a message via sms to Julie.)
- My heart fall as I get sms sey pale don kpai for villa. — (NSC_Abonyi_2020, I became heart broken when news about my father's demise came from the village via sms.)
Synonym
Translation
English: sms