sms
Naija
Etymology
From: The first first letter of English short message service
Pronunciation
Noun
Message wey person dey send or receive for phone.
- Send Julie the sms sharp sharp. — (NSC_Abonyi_2020, Quickly send a message via sms to Julie.)
- My heart fall as I get sms sey pale don kpai for villa. — (NSC_Abonyi_2020, I became heart broken when news about my father's demise came from the village via sms.)
Synonym
Antonym
Translation
English: sms