sms

Naija

Etymology

From: The initial letters of English short message service

Pronunciation

  • sms

Play Play

Noun

Message wey person dey send or receive for phone.

  • Send Julie the sms sharp sharp.  — (NSC_Abonyi_2020, Quickly send a message via sms to Julie.)
  • My heart fall as I get sms sey pale don kpai for villa.  — (NSC_Abonyi_2020, I became heart broken when news about my father's demise came from the village via sms.)

Synonym

message, alert

Translation

English: sms