sms

Revision as of 18:35, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: The initial letters of English short message service

Pronunciation

  • ĕsĕmĕs

Play Play

Noun

  • Message wey person dey send or receive for phone.
  • Send Julie the sms sharp sharp.  — (Quickly send a message via sms to Julie.)
  • My heart fall as I get sms sey pale don kpai for villa.  — (I became heartbroken when news about my father's demise came from the village via sms.)

Synonym

Translation

English: sms