sms
Naija
Etymology
From: The first first letter of English short message service
Pronunciation
sms
Definition
Message wey person dey send or receive for phone
Noun
- Send Julie the sms sharp sharp — (Quickly send a message to Julie.)
- My heart fall as I get sms sey pale don kpai for villa. — (I became heart broken when I received message from the village that my father had passed away.)
Synonym
Antonym
Translation
English: sms