sms

Revision as of 08:50, 8 November 2020 by 41.190.3.116 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: The first first letter of English short message service

Pronunciation

sms

Definition

Message wey person dey send or receive for phone

Noun

  • Send Julie the sms sharp sharp.  — (Quickly send a message via sms to Julie.)
  • My heart fall as I get sms sey pale don kpai for villa.  — (I became heart broken when news about my father's demise came from the village via sms.)

Synonym

message, alert

Antonym

Translation

English: sms