Difference between revisions of "snacks"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*snâks
+
*snâs
 
<sm2>Pcm-ng-snacks.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-snacks.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-snacks.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-snacks.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na different different kind small chop chop food wey de dey take flour make.
+
* Different different kind small [[chopchop]] wey de dey use dey hold belle make better food come.
 
+
:*{{ux|dv|Abeg, make we arrange '''snacks''' for the small party as [[money]] no dey to arrange jollof and poundo. |(Please, let us get small chop since our budget is not enough for jollof and pounded yam.)}}
:*{{ux|dv|Abeg, make we arrange '''snacks''' for the small party as money no dey to arrange jollof and poundo. |(NSC_Abonyi_2021, Please, let us do chops since our budget is not enough for jollof and pounded yam.)}}
 
:*{{ux|dv|Na chicken, na '''chinchin''' dey inside dat oda one. |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__74, We have chicken, and chinchin in the other.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''snack''
 
* English: ''snack''

Latest revision as of 18:35, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English snack

Pronunciation

  • snâs

Play Play

Noun

  • Different different kind small chopchop wey de dey use dey hold belle make better food come.
  • Abeg, make we arrange snacks for the small party as money no dey to arrange jollof and poundo.  — (Please, let us get small chop since our budget is not enough for jollof and pounded yam.)

Translations

  • English: snack