snacks

Revision as of 19:52, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English snack

Pronunciation

  • snâs

Play Play

Noun

  • Different different kind small chopchop wey de dey use dey hold belle make better food come.
  • Abeg, make we arrange snacks for the small party as money no dey to arrange jollof and poundo.  — (NSC_2021, Please, let us get small chop since our budget is not enough for jollof and pounded yam.)

Translations

  • English: snack